Police for Yeji ein area don arrest three young men wey dem suspect say dem dey inside di murder of one young lady for Vutideke, wey dey near Yeji for Pru East District for Bono East Region.
Di suspects be Hayford Boateng, 31 years, dem identify am as di deceased ein boyfriend, den ein two friends, Kojo Emmanuel, 28 years, den Michael Kabutey, 34 years.
Dem try carry di lifeless body of di lady, wey dem believe say she be student for Yeji Midwifery Training School for Vutideke go Yeji. But dem arrest dem after dem get tip-off, as Ghana News Agency (GNA) take inform us.
One source for Yeji Police station wey confirm di incident talk say di suspects bin dey use one unregistered Hyundai private saloon car wey ein number be DV 8388Y-2025. Dem dey assist with investigations now. Di incident happen Tuesday afternoon, June 10, 2025. Police since den deposit di body for mortuary make dem preserve am den do autopsy.
Di case dey cause plenty talk for Yeji community, as people dey call for quick den fair investigation make justice come give di deceased.